ODUMODUBLVCK Ft. Black Sherif – WOTOWOTO SEASONING( Lyrics and Mp3 Download)
Base
Drive by Ujo
Blacksheep for life, blacksheep forever, Izaaju till we kpeme
Anti world gangstars, Ge records, you get me, Odumodublvck
Native!!
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Aba boys, oya oh (pra)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya oh)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Yeah
I dey find one kele wey go give me heavy dose (eh)
Play me tiki-taka, we run the monkey post
Doggy pose, I give her yakata (she collect)
Pakuromo givе am abara
For yansh, wallahi, you do the stanky leg (poo)
I shoot, e diе, e turn to cadaver
The skeng, e tight, the hammer wey I palm
I drink, I high (who you be?)
Omo, na me be the guy
But this be my victim (Abobi, what is up?)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win (Chineke, God)
Drive by Ujo, sching him
Wotowoto seasoning (Ujo, pra)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh (oya oh)
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh
Tear them down into pieces
What you figure this be? (this be)
Follow me talk your gibberish
Kwaku why never listen?
My wingman say pimping, pimping
Nti nu online we are ticking
Every likkle thing on the wishlist
Talk to your baby, your love your this thing
Na any saa na asem aba
They go talk say Kweku mu sem anaa
Wa causing trouble na wagwan
Whole time na ma talk shit ta baba
Chocolaté girl from Guyana
Gyina mi phone ni su otre mi nyoma ankasa
Osi ngyae ma min da
Mi gyantamprae m’bra be so ni n’sa
Timu ye, ye, ye, ye, ye, ye, ye (sup)
Whip one, whip two, whip through
Kala na the in thing (wetin you go do?)
I go sing along
With the men for the win-win
Drive by Ujo
Oya oh
Oya, oya, oya oh (oya, oya, oya oh)
Oya oh
Oya, oya, oya oh
ODUMODUBLVCK Ft. Black Sherif – WOTOWOTO SEASONING( Lyrics and Mp3 Download)

0 Comments